top of page

[Lyrics] Amokoko –Thormy


LYRICS


Title: Thormy NIG – Amokoko

Chorus:


Sebi iwo l’amokoko

Aye mi o…

Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…


Ahhh

Olorun mi...

Mo mi ooo

Mo mi bio se fe...

Olorunnnn.....


Verse 1:


Sebi Emi Tommy N I G

Mo fo’go fun orúkọ rẹ o

Mo sọ pé Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…


From the gutter to the grace o, na you dey carry me o Baba

When dem say I no go make am, you still back me o gidigba

I walk through the fire, I no smell smoke, Oluwa ó ṣe

Na your mercy dey talk when my strength don choke



Chorus:


Sebi iwo l’amokoko

Aye mi o…

Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…


Sebi iwo l’amokoko

Aye mi o…

Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…



Verse 2 (Slow Rap):


Lord take control, steering wheel no be mine

I been dey rush life, now I dey move by time

No be by power, no be by fame

Everything wey I be, na you sign the name

Thormy NIG

Enemies dey laugh,

say my dream too big


Hahaah😂 (laugh)


But na small mustard seed dey move mountain quick

I no perfect, I confess my flaws

Still you dey bless me, that one shock dem


Datiemo, Oluwa ni temi


Daily bread, daily hope

When money no show, na faith I dey hold

If na your will, make e be

If e no be, Lord, redirect me


Chorus:


Sebi iwo l’amokoko

Aye mi o…

Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…


Sebi iwo l’amokoko

Aye mi o…

Oluwa mo’mi

Mo’mi bi o se fe…


Bi o ba mo’mi

Aye mi adun wo…

Oluwa mo’mi o...

Mo’mi bi o se fe…

Comments


Post: Blog2_Post

Subscribe Form

Thanks for submitting!


INFORMATION 
🔸Advertise On TNE🔸Upload your Music/Video🔸Music Promotional Packages🔸Get latest Music & Entertainment 🔸News/Gist updates🔸 Bitcoin Trade

Owned by TommyNig👥Lagos, Nigeria ☎️+2347035649012

  • Twitter
  • Instagram

©2021 by TNE RECORDZ.

bottom of page