top of page

[Lyrics] Formula –Thormy NIG

LYRICS


Title: Thormy NIG – Formula


Formular!

Mo ti get my own formular!

If you wan blow, find your formular

Dem no dey copy, na original

O por! O por! O por!

Formular!

Update dey, mo gba cellular

If you get lappy, I go give you pattern

Mo mo junction, mo mo calendar!


Na who no sabi no go last

Omo trenches dey move fast

Shakara for who? I dey blast

Na me get plug wey dey cast!

Thormy N I G, Douglas D Clef Man

See, we no dey do normal thing

Our head dey hot like porridge

O loun se mumu, ko lo chill

Mo ti hack life, I dey bill!

Jeun soke, jeun soke ( Ahh!)

Omo Yahoo dey chop turkey

Na today we go cash money

No be say I dey form funny

Agbara to ketu! Clear road...


Formular!

Mo ti get my own formular!

If you wan blow, find your formular

Dem no dey copy, na original

O por! O por! O por!

Formular!

Update dey, mo gba cellular

If you get lappy, I go give you pattern

Mo mo junction, mo mo calendar!


Omo Alhaja dey shake waist

She dey feel me, no be play

She say “ Thormy n I g, you dey para”

I say, “ babe, na street be my father”

Eyin l’ ode, e wa bami se

I get lamba wey fit clear your face

From Badagry to Ketu base

Dem dey blast me for every place!

D clef man, Shey you get formula? – I get!

Thormy N I G, You get wire wey correct? – I get!

You dey para like person wey dey vex? – I vex!

Oya show them the flex – Mo flex!


Formular!

Mo ti get my own formular!

If you wan blow, find your formular

Dem no dey copy, na original

O por! O por! O por!

Formular!

Update dey, mo gba cellular

If you get lappy, I go give you pattern

Mo mo junction, mo mo calendar!


Douglas D Clef Man dey here

Thormy N I G on this one

Omo Lile – we no dey dull!

Formular mi gbona feli feli

If you no get lamba, better park well!

( We moveeee… Oshee!)

Omo Lile – we no dey dull!

Formular mi gbona feli feli

If you no get lamba, better park well!

( We moveeee… Oshee!)

Comments


Post: Blog2_Post

Subscribe Form

Thanks for submitting!


INFORMATION 
🔸Advertise On TNE🔸Upload your Music/Video🔸Music Promotional Packages🔸Get latest Music & Entertainment 🔸News/Gist updates🔸 Bitcoin Trade

Owned by TommyNig👥Lagos, Nigeria ☎️+2347035649012

  • Twitter
  • Instagram

©2021 by TNE RECORDZ.

bottom of page