[Lyrics] Small Small –Thormy
- TNE RECORDZ

- Aug 6
- 2 min read
LYRICS
Title: Small Small
Oh ooo ooo
Mase die die o
Oh oo ooo
Mase die die o
Thormy N I G, to n ba tin dun, ma’se die-die o…
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Na somebody own today, another person tomorrow, dey do small-small o…
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Omo oba to ba tin dun uhnn, ma’se die-die o…
⸻
[Verse 1]
Life no balance, everybody dey hustle for their lane o,
Some dey smile for face but inside Dey pain,
No go use another person joy take compare your own,
Na turn-by-turn, make you chill, your time go come.
Koleoso my brother, my brother, my brother, koleoso…., I sabi the street matter,
E get as e be, but make we wise after,
No use pride spoil your destiny,
Because who fall today fit rise tomorrow
⸻
[Chorus]
Omo oba, to n ba tin dun, ma’se die-die o…
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Na somebody own today, another person tomorrow, dey do small-small o…
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Omo oba to ba tin dun uhnn, ma’se die-die o…
⸻
[Verse 2]
Wahala no dey finish, enjoy small-small,
Omo oba te ti ko ngbo ohun ti n mo ba e so!
No dey envy person wey get mall,
If your blessing never show, no lose hope,
Oluwa dey, e go soon open your own way.
Aje no be for one man alone,
Grace dey circulate like microphone,
If e reach your turn, dem go hail your tone,
So calm down, Omo’Oba, no dey over-blow.
Mase die die o!
Won ti mu baba re le..
Kole koleoso
won ti mu baba re le oo
Kole koleoso
Made die die oo
[Chorus – Outro]
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Ayobami Olatunbosun,
To n ba tin dun… ma’se die-die o!
Omo’Oba, to n ba tin dun oremi, ma’se die-die o…
Mase die die o oh oo..
Mase die die o...

![[Lyrics] Forever In My Heart – Thormy](https://static.wixstatic.com/media/2904b9_d36a4ee5d3b44182b738035058e1f75b~mv2.jpg/v1/fill/w_980,h_980,al_c,q_85,usm_0.66_1.00_0.01,enc_avif,quality_auto/2904b9_d36a4ee5d3b44182b738035058e1f75b~mv2.jpg)
![[Lyrics] Formula –Thormy NIG](https://static.wixstatic.com/media/2904b9_3c8a85f78b3746a4a5d78d17805424b3~mv2.jpg/v1/fill/w_980,h_980,al_c,q_85,usm_0.66_1.00_0.01,enc_avif,quality_auto/2904b9_3c8a85f78b3746a4a5d78d17805424b3~mv2.jpg)
![[Music] Thormy NIG ft. Tholexbeatz – Ejami Si](https://static.wixstatic.com/media/2904b9_a3e77ac6f0e54b248a8a69ed52bfa69d~mv2.jpg/v1/fill/w_980,h_976,al_c,q_85,usm_0.66_1.00_0.01,enc_avif,quality_auto/2904b9_a3e77ac6f0e54b248a8a69ed52bfa69d~mv2.jpg)
Comments